Home Music Flex & Chill by Jlyricz

Flex & Chill by Jlyricz

0

Afro and hip pop christian music sensation Jlyricz arrives with a spirit lifting sound. This latest melody by minister Jlyricz is titled Flex & Chill.

This is the kind of music once should be listening to as this is full of life everlasting, the God kind of life and not the otherwise. Quickly get the melody below and share this with everyone. This new song is written by Jlyricz and produced by E-Mex. It is accompanied by a music video.

STREAM ON ALL DIGITAL STORES

DOWNLOAD MP3

Lyrics: Flex & Chill By Jlyricz

I no dey fear
Me I no dey fear
Ohh Ohh Ohh Ohhh
See I no fit fear
When Baba mi dey

Me I dey flex and chill
Baba no dey speak and miss
Anything E say go be
Na, why you see, say me no dey worry (2x)

E don do am again E don do am again
Everything E say E don do am again
Dat thing wey E talk E don do am again
See me I dey rock E don do am again (2x)

People say I be handsome
Shey, you no know who I come from
The One wey bought me with a ransom
The One wey E love no dey break up

Hush, Don’t you know
My blessings no dey come in singular
Everything I get na plural
Double double things dem yapa o

So jo jo when you see me dey jo
No just stand dey ask what is jo
Everything I get dey come from dis jo
As you see dis jo no be ordinary jo o (2x)

Me I dey flex and chill
Anything E say go be
Me no dey worry

Me I dey flex and chill
Everything E say go be
Na, why you see, say me no dey worry

E don do am again E don do am again
Everything E say E don do am again
Dat thing wey E talk E don do am again
See me I dey rock E don do am again (2x)

Thank you, my Daddy
For taking care of me
You are all I need
No one does the same (2x)


Join our WHATSAPP WHATSAPP CHANNEL or TELEGRAM CHANNEL for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here